Di Nigerian Army don react to one video wey dey make di rounds on social media. For one post on X (former Twitter), di Nigerian Army tok say dem don begin investigate di tori of one young female soja ...
More foreign nationals wey dey live outside di United Kingdom go fit join di British Army, dem don announce. Dis one mean say citizens from Commonwealth kontris – wey include Nigeria, Ghana, Kenya, ...
Afta 17 years for di US Army, Maj Kara Corcoran, 39, bin dey prepare to graduate from one ogbonge military leadership programme. But some complication dey. Two days bifor di ceremony, dem tell Kara ...
Madagascar embattled President Andry Rajoelina don appoint one army general as di new prime minister, as way to end di protests wey youths dey ginger against im rule. E say di kontri need premier wey ...